Aha aha, yeah Pawa pawa, Tekno Nah nah nah bobo
Sometimes I wan hug you all night Some nights I wan dey sober Baby make you no toja Everything wey dem tell you na kpola
Baby girl me I swear I can’t lie No be your beauty bring me closer You dey for me when owu na sa Anytime I call you dey answer
Ifeoma, ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby
Ifeoma, ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing Its ova ova ova
See I go burn very hot like fire (Fire, fire) Burn da da da for ken oh yeah (Fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya See I go burn very hot like fire (Fire, fire) Burn da da da for ken oh yeah (Fire fire love like fire)
No let them confuse you oh Maya maya oh, me never go let you go If you see they go ndjagba you Ifeoma see they want you to make pack’n go
Araba could dey dey No the hear them talk If you hear them you’re go run them oh Run thier smelling mouth
Jealousy jealousy oh, jealousy oh oh oh Why a man want another man for him Them jealousy that I’m deep in love What you want put sand for my garry oh Why you want put sand jo jo
Ifeoma, ifeoma I no go do you Casanova If you leave my own is over Only me and you my baby
Ifeoma, ifeoma No let the emotions take over Don’t tell me our thing Its ova ova ova
See I go burn very hot like fire (Fire, fire) Burn da da da for ken oh yeah (Fire fire love like fire) Love we de carry, like ommaya See I go burn very hot like fire (Fire, fire) Burn da da da for ken oh yeah (Fire fire love like fire)
Man don’t radada ah No put me for bagaria(Abeg oh eeh) Craze craze craze Man don’t radada ah, tell her biko Say bad man tell her biko(Abeg oh)